2face reacts to allegation of beating of his wife Annie Idibia

“Thank you for keeping my Head straight” - 2face appreciates his wife Annie Idibia (video)

Veteran singer Innocent Ujah Idibia known by his stage name 2Baba has finally reacted to allegations of beating Annie Idibia, as claimed by social media users who reacted to speculation of a marital crisis.

2face reacts to allegation of beating of his wife Annie Idibia

Recall that in the early hours of Monday, 2face decided to use his social media platform to apologize to his wife of seven years. Cutie_Juls who reacted to the rumour had written;

Hmmmmm..,. Another ogbonge news don drop o na him I say make I totori una small. Dem say father Abraham and his Oyi, his ride and die “forgiveness saga” no be stunt dem pull o… I dey come make I find water drink.

Dem say father Abraham panel beat him oyi, His ride or die because of former assistant boss lady. The beating wey father Abraham give him oyi nearly send him oyi to 6ft na him make am begin dey beg everybody make dem helep am beg him oyi but people wey call oyi to beg no say oyi no ready to leave Father Abraham as oyi dey form “Good wife” but dem sha go beg am. The thing wey dey vex oyi no be say oga beat am or say guy kolobi assistant boss lady, the thing wey pain oyi be say oga sneak behind her back go do am because the aproko tell me say oyi dey like to watch as father Abraham dey like to do am. Me i no believe am but the akproko take her middle finger swear. .
.

Hmmm….. me i no no o… But if una like, make una dey shout “DOMESTIC VIOLENCE from till till next Christmas, oyi never go leave father Abraham cos if what aproko is saying true then e be like sey, beating and 3some dey ginger Mama Isab…..’s orgasm well well. .
. .

Abeg, make I kuku go find some water bath before my kpekus go dey start to misbehave anyhow. But before I proceed, make una help me find Oga 2face CD. I dey wan listen “Amaka Disappoint me” because this oyi fall my hand well well.
If you don’t understand, argue with your keypads

2face reacts to allegation of beating of his wife Annie Idibia

2Face Idibia who reacted to the allegation of beating Annie in the comment section stated that he can never be seen doing such.

Check also:  Billionaire Wife, Regina Daniels shows off her bod in New Photos

Here is a screenshot of the exchange below;

2face reacts to allegation of beating of his wife Annie Idibia

Leave a Reply

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.